
Download� Yemi Alade � Oh My Gosh Mp3 audio & Mp4 Video For Free
Download Free Yemi Alade � Oh My Gosh MP3 AUDIO | MP4,m4a,Albums, Mixtapes, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On trendzhiphop
Yemi Alade comes through with another new song titled Oh My Gosh with it Mp4 and lyrics and it is right here available for free and fast Mp3 download.
Music is life it takes away your sorrows, motivates you, gives you Joy, that why I Yemi Alade Brings you this song Oh My Gosh �today to cheer you up.
Stream And Download Yemi Alade � Oh My Gosh �Mp3 Below:
Stream And Download Yemi Alade � Oh My Gosh Official Music Video
Yemi Alade � Oh My Gosh Full Lyrics
Oh yeah yeah yeah, oh yeah yeah
Oh my gosh oh, Oh my gosh oh
Oh My Gosh oh, oh oh, ohoh
My Tomatoe Joss�, na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corner (corner, corner)
Na you my true lover, (lover, lover)
Whether winter or summer, (summer, summer)
Baby me no go freaker, (freaker)
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face, (for you I�m a no go area)
Love no dey them face, (eh no go area)
What ?! Eh eh eh, am taken
Oh noo, am taken
Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh
Oh my gosh ohh, eh am taken
Baby you good, you good for me
The only one for me oh, oh oh
Ekwu ekwu, eme eme, we go always agree oh, ohoh
Ah, if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off
I no go do you corner (corner, corner)
Na you my true lover, (lover, lover)
Whether winter or summer, (summer, summer)
Baby, me no go freaker, (freaker)
Me no go freaker, for you am I no go area, (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face, (for you I�m no go area)
Love no dey them face, (eh no go area)
What! Eh eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (am taken oh)
Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh
My Tomatoe Joss�, (joss), na wetin he dey call me, (Gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me, (ahh)
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
Yemi Alade oh, (Oh my god, Fiokee), ohh
Effyzzie yeah yeah yeah
Coublon oh, e dey beat oh
Lover, lover (Swaps swaps), lover, lover
Summer, summer
Thanks For visiting our website For This Music Please Do Tell us what you think about this music in the comment section.
Leave a Reply