
Download� Moelogo � You Self Ft L.A.X Mp3 audio & Mp4 Video For Free
Download Free Moelogo � You Self Ft L.A.X MP3 AUDIO | MP4,m4a,Albums, Mixtapes, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On trendzhiphop
Moelogo comes through with another new song titled You Self with it Mp4 and lyrics and it is right here available for free and fast Mp3 download.
Music is life it takes away your sorrows, motivates you, gives you Joy, that why I Moelogo Brings you this song You Self �today to cheer you up.
Stream And Download Moelogo � You Self Ft L.A.X �Mp3 Below:
Stream And Download Moelogo � You Self Ft L.A.X Official Music Video
Moelogo � You Self Ft L.A.X Full Lyrics
What you think of me o?
Who you think you be now?
No dey ginger me o
You wan collect from me oloun
What you think of me o?
Who you think you be now?
No dey ginger me o
You wan collect from me oloun
ChorusMoelogo
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
I dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
We dey mad
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
I dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
I dey mad
Verse 1L.A.X
Plenty wey no send me for area
Push and shove
Na dem dey for my area
Dem talk tey tey o
Love no dey o
I tell these people it�s too late to apologise
I don gbe im oversize
No be today
No over night
Na God�s grace
No be lie
Iya yin
Before chorusL.A.X
What you think of me o?
Who you think you be now?
No dey ginger me o
You wan collect from me oloun
What you think of me o?
Who you think you be now?
No dey ginger me o
You wan collect from me oloun
ChorusMoelogo
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
I dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
We dey mad
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
I dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
I dey mad
Verse 2Moelogo
When I dey for Manchester
Dem no believe
When vi dey for Colchester
Just dey chill
When I enter Atlanta
Dem dey freeze
Cause dem no say the boy got the cheese
But it�s too late to plogise
And if I dey dey recognize
The money dey
I no dey lie
And if I dey
I energise
Before chorusL.A.X
What you think of me o?
Who you think you be now?
No dey ginger me o
You wan collect from me oloun
What you think of me o?
Who you think you be now?
No dey ginger me o
You wan collect from me oloun
ChorusMoelogo
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
I dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
We dey mad
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
I dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
I dey mad
Thanks For visiting our website For This Music Please Do Tell us what you think about this music in the comment section.
Leave a Reply