Jaido P � Reason Much

Download� Jaido P � Reason Much Mp3 audio & Mp4 Video For Free

Download Free Jaido P � Reason Much MP3 AUDIO | MP4,m4a,Albums, Mixtapes, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On trendzhiphop

Jaido P comes through with another new song titled Reason Much with it Mp4 and lyrics and it is right here available for free and fast Mp3 download.

Music is life it takes away your sorrows, motivates you, gives you Joy, that why I Jaido P Brings you this song Reason Much �today to cheer you up.

Stream And Download Jaido P � Reason Much Mp3 Below:

DOWNLOAD MP3

Stream And Download Jaido P � Reason Much Official Music Video

Jaido P � Reason Much Full Lyrics

Ay yo shopla ay yo shopla

I can�t even explain how I�m feeling right now

Shit ! Yo ! Omo I just dey reason many many

Hmm

 

Gbogbo nkan timoni lokan emi ma yarn e

Wonfekin fold wonfekin foh biti palm kernel

Pastor mi ni it�s almost time and I be like amen

Eyin mi heavy ninu journey yi I feel like camel

Mafokan siju when they promise you

Aja toma sonu koni gbo whistle

Won mu e sinu set won nigba toni choose

Na you go play your role kosi substitute

Mummy mi pemi woni shopla shotin make owo yen sha

Mosofun won I�m badly hungry wonipe kotoyen sha

She sent me a cool letter

She say e go soon better

Isheyen niko put in adura ko kunle gba

About to leave this dark space yes I�m a visitor

Picture timon paint lo jeje kinma lo delete all

Oluwa pick up even if na a minute call

Kawon dead haters le confirm that I�m serving a living god

Where the smoke at ?

I dey reason puff

Life is so hard

I dey reason much

I too dey go hard

E dey piss me off

E dey piss me off

If I no dey see result

I�m getting so hot

They should cool me off

Sticking with my old plans

I need to put in work

Feeling down and so sad

Shey I no dey do enough

Breaking all my hoes heart

Never guarantee the trust

Where the smoke at ?

I dey reason puff

Life is so hard

I dey reason much

I too dey go hard

E dey piss me off

E dey piss me off

If I no dey see result

I�m getting so hot

They should cool me off

Sticking with my old plans

I need to put in work

Feeling down and so sad

Shey I no dey do enough

Breaking all my hoes heart

Never guarantee the trust

Mixing drugs and sniffing

All messing with my pretty lungs

 

If life is like a fist fight emi vex o cos I�m bringing guns

Procrastination dabi military zone I�m keeping off

Fruit of my labour nbo lona but me I dey reason crop

Awon temi ni they down for me but I dey reason top

She dey reason crop she dey reason top

Sister yen fe drip sotey people go dey reason mop

Toban treck lobitojina omo you go reason bus

For sure ! It can be really tough in my city cos

People giving up on what they dreaming of ogidigan

Padimi listen up the popo must to reason us

Them be killing us , I swear them no feel remorseful

Shitty jobs , we dey deal in dolls

If e talk , dem say who give him balls

Dem go fit the boots (asap)

Dem go kick him balls (break am)

Dem go see the true � (asap)

Dem go pick the false � fake ass

Kosi love everybody just dey reason fuck

Chopping all the money no be say na chicken sauce

Genesis wa ti damage de leviticus

Many pikin labe bridge shey na cd burst

Negotiate with the killers and then kill the voices

Them no see kidnappers everyday na missing bus

You not a friend all you wonna do is be the boss

N**** leave me joor ode free me joor

Where the smoke at ?

I dey reason puff

Life is so hard

I dey reason much

I too dey go hard

E dey piss me off

E dey piss me off

If I no dey see result

I�m getting so hot

They should cool me off

Sticking with my old plans

I need to put in work

Feeling down and so sad

Shey I no dey do enough

Breaking all my hoes heart

Never guarantee the trust

 

Where the smoke at ?

I dey reason puff

Life is so hard

I dey reason much

I too dey go hard

E dey piss me off

E dey piss me off

If I no dey see result

I�m getting so hot

They should cool me off

Sticking with my old plans

I need to put in work

Feeling down and so sad

Shey I no dey do enough

Breaking all my hoes heart

Never guarantee the trust

 

Thanks For visiting our website For This Music Please Do Tell us what you think about this music in the comment section.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.