
Download� Banky W – Final Say Mp3 audio & Mp4 Video For Free
Download Free Banky W – Final Say MP3 AUDIO | MP4,m4a,Albums, Mixtapes, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On trendzhiphop
Banky W comes through with another new song titled Final Say with it Mp4 and lyrics and it is right here available for free and fast Mp3 download.
Music is life it takes away your sorrows, motivates you, gives you Joy, that why I Banky W Brings you this song Final Say �today to cheer you up.
Stream And Download Banky W – Final Say �Mp3 Below:
Stream And Download Banky W – Final Say Official Music Video
Banky W – Final Say Full Lyrics
What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
‘Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us play
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align o
E go enter, and everything will be just fine
‘Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh
‘Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh
‘Cause you get the final say (you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(You get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
‘Cause baba God no dey sleep
One day you will surely celebrate, oh
He will supply your need
Have a little faith and see that
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine
‘Cause when Oluwa say Yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh
‘Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no, no no
Baba I hail, oh
‘Cause you get the final say (you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(You get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say
‘Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(You get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Thanks For visiting our website For This Music Please Do Tell us what you think about this music in the comment section.
Leave a Reply