
Download� 1da Banton – Foreigner Mp3 audio & Mp4 Video For Free
Download Free 1da Banton – Foreigner MP3 AUDIO | MP4,m4a,Albums, Mixtapes, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On trendzhiphop
1da Banton comes through with another new song titled Foreigner with it Mp4 and lyrics and it is right here available for free and fast Mp3 download.
Music is life it takes away your sorrows, motivates you, gives you Joy, that why I 1da Banton Brings you this song Foreigner �today to cheer you up.
Stream And Download 1da Banton – Foreigner �Mp3 Below:
Stream And Download 1da Banton – Foreigner Official Music Video
1da Banton – Foreigner Full Lyrics
Original 1da Banton
Fifteen years me aa told daddy eh
Send me away to the city town eh
Me I nor care wetin dem dey do for there
Me I just wan collect my share
Ahah ah ah ah ah ah ah baby girl my love is true
Ahah ah ah ah ah ah ah baby girl my lover
Baby I?been on a?mission just to find you
Now I found you girl I swear I�m never letting go
And any other person wey dey try to find you
I no go lie for that person I go call mopol
Cos I go dey by you my baby yah ha ha ha
Give my love to you o na na na na
I am for you as you are for me
So don�t treat me like a foreigner
Girl I�ve been around the world for ya
Cos I�m for you as you are for me
So don�t treat me like a foreigner o oh no
From me mind girl me I tell you this
You got the cure to all me sickness
From me mind girl me I tell you this
You got me cute to all me sickness
Last night last night when I saw you at the club
I knew for sure
Oh my girl you are the one
For me for me
Oh my girl you are the one
Girl you be my big booty queen ah
Pain reliver
Girl you are the riddim na me rizzla
Girlie I go mad with the way wey you dey do me
Cos I go dey by you my baby nah ha ha ha
Give my love to you o na na na na
I am for you as you are for me
So don�t treat me like a foreigner
Girl I�ve been around the world for ya
Cos I�m for you as you are for me
So don�t treat me like a foreigner o oh no
From me mind girl me I tell you this
You got the cure to all me sickness
From me mind girl me I tell you this
You got me cute to all me sickness
Original oo
Hear me say bad man dey here oh
Thanks For visiting our website For This Music Please Do Tell us what you think about this music in the comment section.
Leave a Reply